You are viewing a single comment's thread from:

RE: New World?

in Hive Learners7 days ago

Omo, left to me, I no dey go anywhere. You see this earth, we die here.
With all the natural resources and fine girls, wetin I wan go do for plant wey get alien.
That one na Elon Musk matter, e no concern historian like me.

Sort:  

😂 fine girls kwa 😂

Yes ña...... Abi wetin you think?

Omo me no sabi. Anywhere wey better I go dey