You are viewing a single comment's thread from:

RE: Ecency Leaderboard awards

in Ecency9 months ago

No be me tok am na.
No let another person tok scare you.

Sort:  

You no respond nah
E fit be friend to your babe dey advice me so......girl to girl

I no sabi oo.. Na cruise that one dey catch.

In every cruise there is atom of truth.
I took cover asap, minding my business.

No na.. Na me you go talk to.
No dey fear.

Hmmm
Okay oo
I go sha dey with long spoon to avoid story that touch.
Incase hot water begin dey fly

Long spoon to fight about.. 🤣🤣🤣

To stay safe, no be fight oo😂😂😂

I sure say you go knack person spoon for head..
Fight for love