You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive music festival week #70 Round 1 (I no dey alone by Neeja) cover

in Music Zonelast year

Baba Sholex, I love the improvement so far with the guitar man
Omo, it sounded great, I love this
Keep it up like dis, before you go become like ogas like @ovey10 and @obaro and even @ksam

Sort:  

Na @ksam you use even for?
Omo😬

Haha, na in the positive sense na boss, hehe
Abeg no com cause wahala o

Peace was never an option 😂😂💔
How u dey bro

Hehe
Very well boss man
I hail you seriously

Baba you do mistake put my name inside oo🥲🥹

Haha, no b mistake at all babami
Omo una too humble gooor ,hehe